Na only Naija waka come with no medal?
As person wey get permanent seat for supporter, I dey praise anybodi wey dey participate for sport. No be say I dey too bad, but di skul wey a go dey play all kind sport, and dem dey play am wella. So, as Naija go Paris for Olympic and den no bring medal, a beg make…


