Pidgin
Container crush car for mile 2, Lagos!
All accident dey wowo. But de one wey happen for Mile 2, Lagos on Monday wowo pas. One 40-foot container fall on a Toyota Camry car wey dey go jeje. But the driver escape, e no kpai. As de accident happen, e com cause traffic hold up for the area.
Ground never level for Haiti!
Photo credit: NPR Krimina people still dey worry Haiti even as police from Kenya come kombain with de one wey dey Haiti,ground no still level. Dat’s why dem com do joint operation for one area wey dey rough for Port au Prince wey be de capital, na de Prime Minister Garry Conille yarn am. Im…
Dem don put jara for Naija passport!
Photo credit: travelstart Nigeria Immigration Service don inrease cost for passport. De one wey be 42 page don increase from 35,000 naira go 50, 000 naira. But e go dey for five years before e espaya. De one wey be 64 page don increase from 70.000 naira go 100,000 naira, but dat one go reach…
Na only Naija waka come with no medal?
As person wey get permanent seat for supporter, I dey praise anybodi wey dey participate for sport. No be say I dey too bad, but di skul wey a go dey play all kind sport, and dem dey play am wella. So, as Naija go Paris for Olympic and den no bring medal, a beg make…
Leta to Baba 70! – Adewale Sobowale
Photo credit: NAVI Africa The Great Angel,Kalakuta Annex,Heavenly Kingdom. Eleniyan, De first tin na to congratulate you for your new post as The Great Angel. You know say you really deserve am. But I dey vex for you o. You know why? As you dey heaven dey sing for Baba God an im dey happy,…
INTERPOL don arrest 300 people!
Photo credit: the citizen News wey reach us talk say INTERPOL wey be police for de whole world don arrest 300 people wey dem suspect say an ogbologbo for criminal activities. Dem waka across five continents before den fit catch de people. As dem catch dem, na I’m den seize three million dollars and dem don…
Lagos baff taya! – Adewale Sobowale
Photo credit: the Cable E be like joke at first wen rainwater dey pour for Lagos on Wednesday. But before person sabi, de water don boku everywhere. E reach so stay passenger for moto and dia driver sef com dey for awol as wetin den tink asy na joke don become big tin. Dem no…