Nigerians deploy different strategies to survive as economic hardship kontinu to bite
Di rising cost of living dey push Nigerians to di point wey be say dem no know wetin to do again. Wit inflation wey don almost hit di highest in thirty years for January, almost half of di population dey live inside poverty now. Di money wey dem dey earn dey below $1 a day….

