Ododo don achieve!

I no understand why Nigerians dey yan say governor  Usman Ododo of Kogi Siaie no tok well as e don broadcast im achievement for 100 days in office. Maybe dem no sabi wetin im name mean for Yoruba. Ododo for Yoruba mean truth and e fit mean flower too. As im name be na im him…

Read More