Tariff fit be prayer point!
Photo credit: Mitrade I dey beg all awa paito for Africa, especially Naija, say make dem no vex. De reason wey I dey beg dem be say, one tin escape my mind. And dat tin go help dia ministry wella. But for de Naija paito, I know say my apology no necessary as Naija no…

