Wahala dey come!
I hear say dem don change Charlie Boy bus stop to Olamide Badoo bus stop. Mmm… Make I ask the chairman, how that go settle the problem wey boku for Naija. I no wan call de so-called chairman name. But I know say im for do beta. Country wey im people no fit live anywhere…

