Las Las, man go go Mars!
Tins don cost well, well. As if dat wan no do, plenty katakata com dey awa world. Na im I com dey tink am say e for beta make man run comot from dis world. No be say pesin go kpai. I com dey tink say sebi no be only Earth dey. E get some…


