Wahala dey come!

I hear say dem don change Charlie Boy bus stop to Olamide Badoo bus stop.

Mmm…

Make I ask the chairman, how that go settle the problem wey boku for Naija.

I no wan call de so-called chairman name. But I know say im for do beta.

Country wey im people no fit live anywhere with dem two eyes close, dat one na yeye country.

People of Ghana don dey do kurukere say make Nigerians comot for dem country.

Na wah o.

How we go do am now?

If de country stand gidigba, e for better. As water don pass gari now, wahala dey o!

The business of government is to serve the people and to work towards fulfilling their aspirations, any government that appears
not to be doing that is not a responsible government.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *