White Knight Syndrome… – Adewale Sobowale
I hail una o! You know say I no kuku go sukuru but I sabi some sense. De tin wey dey worry us, I mean we Naija people, na wetin people wey go sukuru dey call White Knight Syndrome or Saviour Complex. Sa, di tin be say we go dey wait for person make dem…


