Pidgin
UK dey near Rwanda law!
De UK gofment don dey move close to passing de law wey go dey carry asylum seekers go Rwanda. British Prime Minister Rishi Sunak gofment don reject de change wey de upper house of parliament dey propose. For de Rwanda plan, asylum seekers wey reach England southern coast in small inflatable boats go find demself…
Nigerians deploy different strategies to survive as economic hardship kontinu to bite
Di rising cost of living dey push Nigerians to di point wey be say dem no know wetin to do again. Wit inflation wey don almost hit di highest in thirty years for January, almost half of di population dey live inside poverty now. Di money wey dem dey earn dey below $1 a day….


