Abami Eda! – Adewale Sobowale
Photo credit: Arise News A leta to Fela!! Dear Baba 70, I wan jollifficate with you on your eightieth birthday. You know say all de tins wey you sing about still dey happen for Nigeria, even Africa. Dem com dey yarn say you be prophet. Dem no know say na angel you be. Sebi dem…


