Open Letter To Fela – Adewale Sobowale
Kalakuta Annex,Heavenly Kingdom. Kalakuta Republic,Idi Oro,Nigeria. Eleniyan,How you dey? Se all de Lady dey ok. I mean your queenly queens. I sure say you no be Gentleman for heaven. In your last letter, you talk say Expensive Shit dey worry you. Maybe na because of the Water No Get Enemy wey you take. Wetin go…


