Abamo by Adewale Sobowale

Romancing depression, Living’s a failure! Death comes with hope, Of release from life; Courage needs he, Life’s rope to cut, Bull’s enduring, Neck and knife, Aren’t friends! Depression is invasive, Death welcoming, Consoles and pets you, Till almost zero hour, Point of no return! Late it is! Too, too late!! Between death, and Last breath- Comes…

Read More

Who tak say Nigerians hungry?

Umaru Dikko wey be Transport Minister for Sheu Shagari go dey laugh and fall yakata where e dey now as im prediction for Nigeria don come true. No be him talk say Nigerians go dey eat from dustbin because of hunger? Sebi na one paper like dat say Nigerians dey hungry. Dat paper must be…

Read More

Wahala dey come!

I hear say dem don change Charlie Boy bus stop to Olamide Badoo bus stop. Mmm… Make I ask the chairman, how that go settle the problem wey boku for Naija. I no wan call de so-called chairman name. But I know say im for do beta. Country wey im people no fit live anywhere…

Read More

Tariff fit be prayer point!

Photo credit: Mitrade I dey beg all awa paito for Africa, especially Naija,  say make dem no vex. De reason wey I dey beg dem be say, one tin escape my mind.  And dat tin go help dia ministry wella. But for de Naija paito, I know say my apology no necessary as Naija no…

Read More