Lagos baff taya! – Adewale Sobowale
Photo credit: the Cable E be like joke at first wen rainwater dey pour for Lagos on Wednesday. But before person sabi, de water don boku everywhere. E reach so stay passenger for moto and dia driver sef com dey for awol as wetin den tink asy na joke don become big tin. Dem no…


